Wande Coal — Se Na Like This letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Se Na Like This" de Wande Coal.

Letra

Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey (3ce)
i no fit wait oh make things for change oh
now make we join hands makd am beta beta eh (2ce)
once upon a time, dem tell us say 1 dollar is equals to 1naira,
once upon a time u go travel 4rm lagos 2 london dem no need visa,
once upon a time u go graduate 4rm school and government go dash u car,
once upon a time u take train 4rm oshodi down 2 ojuelegba once upon a time
now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is
unbearable eh wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
u see d situation, e don reach make i cry cry cry cry cry
e don reach make i scream yeh yeh yeh yeh
e don reach make i sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
becos now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is
unbearable is unbearable eh
wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey

Tradução da letra

Ah se na like dis we go Dey
Na like dis we go Dey
Se na like dis we go Dey
Ah na like dis e go Dey (3ce)
não posso esperar fazer as coisas mudarem
agora vamos dar as mãos makd am beta eh (2ce)
era uma vez, dem tell-nos dizer que 1 dólar é igual a 1naira,
Once upon a time u go travel 4rm lagos 2 london dem No need visa,
era uma vez que você vai se formar 4rm escola e governo vai dash u carro,
Once upon a time u take train 4rm oshodi down 2 ojuelegba Once upon a time
agora, cada don dabaru corrupção é imparável.
agora não aguento mais
Se na like dis we go Dey
Ah na like dis e go Dey se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go Dey
tu vês a situação, e não alcanças faz-me chorar chora chora chora chora chora chora chora chora chora chora chora
e não alcances faz-me gritar yeh yeh yeh yeh yeh
e Don reach make i sing oh no no ebga mi oh oh oh oh
porque agora todo don dabaru corrupção é imparável
insuportável é insuportável.
agora não aguento mais isto.
Se na like dis we go Dey
Ah na like dis e go Dey se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go Dey