Waconzy — Na God letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Na God" de Waconzy.

Letra

Oh yeah oh yeah
Supaman Supaman
Awon Awon Awon
Deviate
Uh yeah
Waconzy
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Oh oh. Nanananana nale
Some people dey ask me say
Na wetin dey make me shine
Some people dey ask me say
Na wetin dey make me shine
Oh oh oh oh Daddy! I thank you.(I thank you. I thank God)
I praise you.(I praise you. I praise you)
Daddy! I love you.(I love you. I love you)
Eh! Eh!
I thank the Lord Almighty
For the things he has done for me Yeah!
He really really bless me He make me the first among my enemies
Eh!
In the midst of enemity (enemity)
And the Bad belle people for society (society)
In the midst of ndojor
In the midst of ndamosu
Eh! Daddy!
I thank you cause my song e dey sell
And everything I get
Na for your hand Eh eh
I hustle and I hustle
But no way. Say
And now I dey bubble
Na God eh (I say na God eh)
When I dey struggle
Dem no talk (dem no talk)
Now wey I dey bubble
Dem dey vex eh Gboweshi na one
Tell me why I no go enjoy myself or my money oh eh The bubble wey I dey bubble
Na shuffle.
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey put e food for table
Na God eh. (I say Na God eh)
Dey make my portion to dey double
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey make me to dey bubble
Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Halle halle halle halle halle halle halle halle Halleluyah eh Halle halle halle halle halle halle halle halle Halleluyah eh I just wanna thank you (thank you)
For showing me your love and your kindness
(kindness)
For making me the light in the darkness
(darkness)
Eh!
I dey cry I dey cry I dey cry eh It’s a tears of joy and happiness (happiness)
As He turn my night into brightness (brightness)
He turn my elaborate to sweetness
The way you dey make me to get patience
Oh oh oh oh The bubble wey I dey bubble
Na shuffle.
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey put e food for table
Na God eh. (I say Na God eh)
Dey make my portion to dey double
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey make me to dey bubble
Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Me Amadi. Me Amadi oh eh Wey dey pray for my heart e oh Me Amadi. Me Amadi oh eh. Amadi Amadi
Wey dey sing for my heart e oh (for my heart e oh)
Daddy! I thank you.(I thank you. I thank you.)
Papa! I praise you. (I praise you. I praise you.)
Daddy! I love you.
Chukwu nale kele eh (Chukwu nale kele)
Daddy nale kele. Nale kele eh Chukwu nale kele (nale kele tito. Chukwu nale
kele)
Daddy nale kele. Nale kele eh Chukwu nale kele
Oh oh oh oh oh oh oh Chukwu nale kele giri bia

Tradução da letra

Oh yeah oh yeah
Supaman Supaman
Awon Awon Awon
Desviar
Sim.
Waconzy
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Oh oh. Nananana nale
Algumas pessoas dey me perguntam dizer
Na wetin dey make me shine
Algumas pessoas dey me perguntam dizer
Na wetin dey make me shine
Oh oh oh Oh papai! Obrigado.(Obrigado. Graças a Deus.)
Eu te louvo.(Eu te louvo. Eu te louvo)
Papá! Amo-te.(Eu amo-te. Amo-te)
Eh! Eh!
Agradeço ao Senhor Todo-Poderoso
Pelas coisas que ele fez por mim.
Ele realmente abençoou - me ele fez de mim o primeiro entre os meus inimigos
Eh!
Em meio à inimizade (inimizade))
E o mau povo belle para a sociedade (sociedade)
No meio de ndojor
No meio de ndamosu
Eh! Papá!
Agradeço-te porque a minha canção e dey vender
E tudo o que recebo
Na para a tua mão Eh eh
Eu faço e faço
Mas nem pensar. Dizer
E agora eu Dey bubble
Na God eh (I say na God eh)
Quando luto
Sem conversa (sem conversa))
Agora wey I dey bubble
Dem dey Vex eh Gboweshi na one
Diz-me porque não vou divertir-me ou o meu dinheiro
Na shuffle.
Meu Deus. (I say Na God eh)
Na Him dey colocar e comida para a mesa
Meu Deus. (I say Na God eh)
Dey faça a minha parte para dey duplo
Meu Deus. (I say Na God eh)
Na Him dey make me to dey bubble
Meu Deus.
Na God eh God eh God eh na God eh.
Na God eh God eh God eh na God eh.
Na God eh God eh God eh na God eh.
Na God eh God eh God eh na God eh.
Halle, halle, halle, halle, halle, halle, halle, halle Halleluyah eh Halle, halle, halle, halle, halle, halle, halle, halle Halleluyah eh eu só quero agradecer a você (graças a você)
Por me mostrares o teu amor e a tua bondade
(bondade)
Por me fazer a luz na escuridão
(escuridao)
Eh!
I dey cry I dey cry I dey cry eh é uma lágrima de alegria e felicidade)
Que transforma a minha noite em esplendor)
Ele transforma a minha elaboração em doçura
A forma como me fazes ter paciência
Oh oh oh oh a bolha wey I dey bolha
Na shuffle.
Meu Deus. (I say Na God eh)
Na Him dey colocar e comida para a mesa
Meu Deus. (I say Na God eh)
Dey faça a minha parte para dey duplo
Meu Deus. (I say Na God eh)
Na Him dey make me to dey bubble
Meu Deus.
Na God eh God eh God eh na God eh.
Na God eh God eh God eh na God eh.
Na God eh God eh God eh na God eh.
Na God eh God eh God eh na God eh.
Eu Amadi. Eu Amadi oh eh wey dey rezo pelo meu coração E oh Me Amadi. Me Amadi oh eh. Amadi Amadi
Wey dey sing for my heart e OH (for my heart E oh)
Papá! Obrigado.(Obrigado. Obrigado.)
Papá! Eu te louvo. (Eu te louvo. Eu te louvo.)
Papá! Amo-te.
Chukwu nale kele eh (Chukwu nale kele)
Papá nale kele. Nale kele eh Chukwu nale kele (nale kele tito. Chukwu nale
kele)
Papá nale kele. Nale kele eh Chukwu nale kele
Oh oh oh oh oh oh Chukwu nale kele giri bia