Timaya — I Concur letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "I Concur" de Timaya.
Letra
Boy nor fine I concur
say I short I concur
me i’m rich I concur
everything I concur
I like woman I concur
I like to make una dance I concur
Nwanne shack alcohol oh ooh
say my life on the go have you ever seen a guy like me before
after all these talking I still dey scatter the floor
Anywhere you go na so my music e go hey
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
ahan
orugo
ahan
see
me i nor say the people dem love me and I know oh na baba god dey bless me and I know oh dema love my style hey
I dey make dem happy
people dem love my style hey
Dem say i dey Make dem happy
The mama and the papa dem know me children Just dey happy
My brother shack alcohol oh ooh
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Don Jazzy
Oya ask your man
I be the one
dem dey talk about
anything dem talk
e dey come to go na baba god hey
o ne we gi hey
o ne we gi hey
omo oni hem newi weya biko wey gboya hey
osukor hey
osukor sukor hey
osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass)
I concur
Don jazzy concur
timaya concur
oya why dem nor go run come hey
my head too big I concur
I get big nose I concur
I too dey floss I concur
as the big head burst dem concur
I dey kill with beat but I concur
know I’m lacking you for talk
I dey make dem liking the bobo
Everybody like the bobo
Hey baby hey baby
Oya make I touch your bottom
hey baby hey baby
oya make you lick your bobo
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke hey
kpekele chop and run and kpekele hey
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Tradução da letra
Rapaz nem bem eu concordo
diga que eu curto eu concordo
eu sou rico eu concordo
tudo o que eu concordo
Eu gosto de mulher eu concordo
Eu gosto de fazer uma dança eu concordo
Nwanne shack alcohol oh ooh
diz a minha vida em movimento já alguma vez viste um tipo como eu
depois de toda esta conversa, ainda Dey espalha o chão.
Onde quer que vás, então a minha música e vai
Legup kpekele
mexe-te
kpekele chop and run e kpeke
kpekele chop and run e kpekele
certifique-se de começar a dey kpekele
hey hey hey hey
ehem concur
concordar
yayba concur
concordo.
I dey killy beat I concur
faz-te chorar o rabo
Nwanne shack alcohol oh ooh
ahan.
orugo
ahan.
ver
eu não digo que as pessoas me amam e eu sei oh na baba Deus Dey me abençoe e eu sei oh dema amor meu estilo ei
I dey make dem happy
as pessoas adoram o meu estilo
Dem say I dey Make dem happy
A mamà e o papá conhecem-me, os meus filhos estão muito felizes.
O meu irmão shack alcohol
Legup kpekele
mexe-te
kpekele chop and run e kpeke
kpekele chop and run e kpekele
certifique-se de começar a dey kpekele
hey hey hey hey
ehem concur
concordar
yayba concur
concordo.
I dey killy beat I concur
faz-te chorar o rabo
Nwanne shack alcohol oh ooh
Don Jazzy
Pergunta ao teu homem.
Eu sou o tal
dem dey falar sobre
qualquer coisa dem talk
e dey veio para ir na baba deus Hey
o ne we gi hey
o ne we gi hey
omo oni hem newi weya biko wey gboya hey
osukor hey
osukor sukor hey
osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass)
Concordo.
Don jazzy concorda
timaia concur
oya por que dem nor vai correr venha ei
a minha cabeça demasiado grande concordo
Tenho um nariz grande concordo
Eu também uso fio dental, concordo.
à medida que a cabeça grande rebenta,
Eu mato com o beat mas concordo
sei que te falta conversa.
Dey faço dem gostar do bobo
Toda a gente gosta do bobo.
Hey baby hey baby
Faz-me tocar no teu fundo
Hey baby hey baby
faz-te Lamber o teu bobo
Legup kpekele
mexe-te
kpekele chop and run and kpeke hey
kpekele chop and run e kpekele hey
certifique-se de começar a dey kpekele
hey hey hey hey
ehem concur
concordar
yayba concur
concordo.
I dey killy beat I concur
faz-te chorar o rabo
Nwanne shack alcohol oh ooh