Tilda & Rocafil Jazz International — Family Movement letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Family Movement" de Tilda & Rocafil Jazz International.
Letra
God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman and them spend together as husband and wife
Eeeee family movement
But inside the family, husband get his own work to do
— and wife get her own work
Person wey no do hin own fine,
nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi
If woman no chop, husband no dey happy oooyeye
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba oooo
Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa ooo
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa oooo
Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeeee yyeye Aaaa yeyee
When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family
Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want ooo
So thank you papa and mama sweet people
Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you Mama ooo
I dey remember you Mama oooo
Thank you for your help o Mama oo Mama ooo
Tradução da letra
Deus não cria mulheres para estar sob os homens
Então manpikin vai ser tudo e tudo pela família yeyeyeye
Manpikin vai casar com uma mulher e eles passam juntos como marido e mulher.
Movimento da família EEE
Mas dentro da família, o marido tem o seu próprio trabalho para fazer.
- e a mulher arranja o seu próprio trabalho.
Pessoa que não tem a sua própria multa,
nah in sabi, nah in sabi yeyeye nah in sabi
Se a mulher não cortar, o marido não ficar feliz
Se apanharem o pickin, o pickin não o chop, a mãe não o chop
Padre dey para balaba oooo
Na Papa ser governador pela família
Papá eu não vou esquecer-te
Obrigado, Obrigado, Obrigado Papa ooo
Eu lembro-me de TI Papá ooo
Obrigado pela sua ajuda, ó Papa oo Papa oooo
Mãe, cuida de TI.
Na hin be say Family movement
Mama dey sofre e Papa dey sofre
Eeeee yyeye Aaaa yeyee
Quando o homem Dey sofrer e a mãe sofrer
Eles vão trazer bons pickin wey vão cuidar da família
Mama dey manter a casa bem
Mama dey procura-me bela
Mama dey dá-me o wetin eu quero o ooo
Obrigado, pai e mãe, gente doce.
A mãe cuida da família.
Mamã não me esqueço de TI
Obrigado, Obrigado, Obrigado Mama ooo
Eu lembro-me de TI Mamã oooo
Obrigado pela ajuda.