The Motet — Roforofo Fight letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Roforofo Fight" de The Motet.
Letra
Roforofo fight…
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city
Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die
Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit
You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?
Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey
Now listen to me now now
Huh!
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab
Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o
Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey
Now listen to me now now now now
Huh!
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
Tradução da letra
Luta de Roforofo…
Da cidade de Abeokuta
Tradução para o inglês original:
Ela rasga a pata, ele rasga a buba
Ela rasga a pata, ele rasga a buba
Ela rasga as calças, ele rasga as calças
Ela rasga as calças, ele rasga as calças
Ela puxou a coisa, ele rasgou a coisa.
Ela puxou a coisa, ele rasgou a coisa.
All don scatter
Da cidade de Abeokuta
Fugir
Foder
Quem são vocês?
Vai e morre.
Vai-te foder.
Fugir
Quem são vocês?
Vai e merda.
Tu Dey craze
Eu não sou louco
Vai-te foder.
Quem és tu?
Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Onde estão eles, dey yab, roforofo dey
Onde estão eles, dey yab, roforofo dey
Agora ouve - me agora
Huh!
Duas pessoas dey yab
Olha a multidão.
Roforofo dey
Duas pessoas dey yab
Olha a multidão.
Roforofo dey
Vais ver?
Roforofo fight eh
Vais ouvir?
Roforofo fight eh
Se você está entre a multidão wey dey olhar
Se você mesmo
Você mesmo está entre a multidão
E o teu amigo
O teu amigo dey entre os dois wey Dey yab
Diz a am, diz a am, diz a am, diz a am
Diz-lhe que não o obrigues a lutar.
Não o faças lutar
Não o faças lutar porque Roforofo dey
O teu amigo, don vex.
Ele don Vex patapata, ele não vai ouvir
O teu amigo, don vex.
Ele don Vex patapata, ele não vai ouvir
De e para
Pela luta vai começar
De e para
E por eles cairão em roforofo o
Essa cara vai ser roforofo face
Os yansh vão ser roforofo yansh
O corpo vai ser o corpo de roforofo
Tu não sabes
Tu não sabes quem é o teu amigo.
Não podes ir ajudar o teu amigo.
Só porque roforofo dey
Se queres ajudar o teu amigo
Roforofo vai esfregar a tua cara
Se queres ajudar o teu amigo
Roforofo vai esfregar para o teu yansh
Vai dizer à am que não o chateies.
Você não diz am antes de fazê - lo não lutar o
Não o faças lutar
Não o faças lutar porque roforofo dey
Agora ouve-me agora agora
Huh!
Roforofo don muda-os.
Vão parecer gémeos.
Tu não sabes quem é quem
Roforofo don muda-os.
Vão parecer gémeos.
Tu não sabes quem é quem
Não podes conhecer o teu amigo de quem
Você não diz am antes
Não o faças lutar.
Roforofo dey para lá
Duas pessoas dey yab
Olha a multidão.
Roforofo dey
Vais ver?
Roforofo fight eh
Vais ouvir?
Roforofo fight eh