Sound Sultan — Area letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Area" de Sound Sultan.

Letra

Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
always try to dey look back because there’s no place like home
Yknawmean?
Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
And na true men
Check this out
(Ajo o dabi ile
No matter where u go make u no forget area o area o Na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o)
(How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Far away, that one no say make u dey bone area o Mother landi o)
na your area o Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car
So you go go America
All these people wey bin dey raise you
still dey stay for face me i face you
promise say u no go fashie them
every other month u go dey tashi them
Hillary wey u been promise to marry
Still dey wait ol boy she don tarry
When she see u na inside Ovation
You marry Oyinbo from another nation
Use mago mago get dough
Now your Oyinbo wife don’t know
next thing you know she don go report you
Wetin you know them don deport you
(Bridge)
You been say na one year
E come turn to two years
You don go for seven years
But You dey serve eleven years
Even when your papa pai
Plus the tears your mama cry
Bayo for chicago o Dem dey miss you for Okoko o Biodun for Canada
Your mama still dey wonder
Igba wo lo to ma pada o Remember for naija you get iyawo
Ko dabi ile (5 times)
Ajo o ma dabi ile o
(Bridge)
You say u go call
Everybody wait tire for your call
Rote o, why u go like so o?
From germany, to carry coco enter Yankee
but then coco burst for your bele
Rest in peace.
You fly away
How come one day wey fun dey u fit come backi o Your papa landi o I understand sey u been so far away
Long long way from home (4 times)
You got a long long way from your papa land
(Bridge) Think before u enter that plane
All ma brothers in the west, south, east, north south
U know how we doing it And all these people wey dey rule us Make una try make naija sweet
Make we get water, light e.tc.
So that people go dey come house
(Kennis Music)
All the cardinal points
Respect
All ma people in da house.
by saintiano

Tradução da letra

Na para todos os irmãos ma wey don ja commot para naija
tenta sempre olhar para trás porque não há lugar como o lar
Yknawmean?
Yoruba, diz-me, diz "Ajo o dabi ile".
And na true men
Olha para isto.
(Ajo o dabi ile
Não importa para onde vá não esqueça a área o Área O na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o)
(How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Para longe, que ninguém diga, faz a tua área óssea o Mãe landi o)
alguém te empreste o ego
Fazer-te viajar vai chicago
Lembra-te, Nnamdi vende-lhe um carro.
Então vai para a América
Todas estas pessoas vão criar-te.
ainda assim fica para me enfrentares eu enfrento-te
promete-me que não os vais fashie.
a cada dois meses você vai dey tashi-los
Hillary wey foste prometida em casamento
Ainda bem, espera.
Quando ela vê na ovação interior
Casa com o Oyinbo de outra nação.
Use mago mago get dough
Agora a tua mulher Oyinbo não sabe
quando dás por isso, ela não vai denunciar-te.
Bem sabes que eles não te deportam.
(Ponte)
Há um ano que dizes isso.
E vir para dois anos
Você não vai por sete anos
Mas tu Dey serves onze anos
Mesmo quando o teu pai
Além das lágrimas a tua mãe chora
Bayo for chicago O Dem dey miss you for Okoko o Biodun for Canada
A tua mãe continua a querer saber
Igba wo lo to ma pada o Remember for naija you get iyawo
Ko dabi ile (5 vezes)
Ajo o ma dabi ile o
(Ponte)
Diz para ires ligar.
Esperem todos pelo vosso telefonema.
Rote o, por que você vai assim o o?
Da Alemanha, para levar coco entra Yankee
mas depois o coco rebentou para o teu bele
Descansa em paz.
Voas para longe
Como é que, um dia, quando te sentires melhor, voltas para o teu papá e eu sei que estiveste tão longe
Muito longe de casa (4 vezes)
Tens um longo caminho longe da terra do teu pai.
Pensa antes de entrares naquele avião.
All ma brothers in the west, south, east, north south
Sabes como o fazemos e todas estas pessoas governam-nos faz uma tentativa de fazer a naija doce
Faz-nos ter água, luz e.tc.
Para que as pessoas vão dey vem casa
(Kennis Music)
Todos os pontos principais
Respeito
Todos os ma people da casa.
de saintiano