P-Square — Bunieya Enu letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Bunieya Enu" de P-Square.
Letra
Oh oh oh oh oh!
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh Chei, see
The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
Thank God its Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We Thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh That’s why we celebrate
Let’s celebrate
Now, put your hands in the air
Wave’em up like you just don’t care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh Na so we dey do am everyday
Kpata Kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh Na wetin remain oh Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh No do gragra, no send them oh Come join body, make we blend them oh Make you dey tell them sey
Thank God its Friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh That’s why we celebrate
Let’s celebrate
As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, You dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh Oooh
I’m so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)
(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too much)
We thank God oooh
You too much oh (I say) you too much oh Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Tradução da letra
Oh oh oh oh oh!
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Agradecemos a Deus oooh
Baba você é demais oooh
Agradecemos a Deus oooh
Tu és demais Oh, tu és demais Oh Chei, vês
A forma como gastamos este dinheiro não me temam)
Tenho tanta gente que me desafia.)
Nos tempos em que ninguém me mandava agora vem dey perto de mim, porque o dem queria ver-me falhar.
Graças a Deus que é Sexta-feira (sexta-feira))
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Estou tão excitada.)
Por isso mostrem o vosso estilo.
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Agradecemos a Deus oooh
Baba você é demais oooh
Agradecemos a Deus oooh
É por isso que celebramos
Vamos celebrar
Agora, ponha as mãos no ar.
Acena como se não te importasses.)
Sei que bebemos champanhe.)
Jubilem e não se queixem oh Na so we do am everyday
Kpata Kpata vamos ajoelhar-nos dey pray
Dispersem-nos, dey vão começar a delirar oh na wetin permanecem Oh Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Por isso, não te preocupes com eles. não, gragra, não os envies. junta-te ao corpo.
Graças a Deus que é Sexta-feira (sexta-feira))
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Estou tão excitada.)
Por isso mostrem o vosso estilo.
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Agradecemos a Deus oooh
Baba você é demais oooh
Agradecemos a Deus oooh
É por isso que celebramos
Vamos celebrar
Enquanto dey celebramos, dey jubilate
Omo não odeia jogadores, não te torna nenhum Dey underate
Na We dey calculate, you dey speculate
Eu não os mando Oh, não os mando então Oh mas graças a Deus é Sexta-feira e eu vou rock sou como o meu bai-day
Oh Oh Oh Oooh
Estou tão excitada.)
Por isso, toda a gente (eeeh)
Mova o seu corpo (eeeh)
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bini be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Agradecemos a Deus Oh, Baba Você demais ooh (baba você demais)
Agradecemos a Deus oooh
Tu és demais Oh (eu digo) Tu és demais Oh Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu