Olamide — Inferiority Complex letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Inferiority Complex" de Olamide.

Letra

Gbo giri, kiri gbo
Gbo giri, kiri gbo
Ewure ku, enu e run
Agutan ku, aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Who no know, e go know
Who no sabi, e go sabi
Take it outside, basket
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
Jeje I do my thing
I no dey do their thing
They say I do 19 (Jeje)
I dey jaiye lo with my team
We no dey bugati, na we dey do party (Jeje)
Can’t shout dem no cash out today (Jeje)
Stand out dem no stand out (Jeje)
Standard dem no standard
Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow
Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Naijalyricszone.com
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
I no dey wish another man bad oh I no dey trespass for another man yard oh (Jeje)
Money na dongo manyaro
I just wanna cruise in my mercihalago (Jeje)
Environmental sanitation I do that everyday
Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje

Tradução da letra

Gbo giri, kiri gbo
Gbo giri, kiri gbo
Ewure ku, enu e run
Agutan ku, aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Quem não sabe, e vai saber
Quem não sabe, e vai sabi
Vai lá para fora, cesta.
Eu digo que as pessoas têm muitas preocupações
As pessoas têm muitas necessidades
As pessoas têm muito.
As coisas preocupam-nos com a mente
Então o meu irmão não se preocupe
Reza a Deus por tudo o que precisas
Tudo o que quiseres
Todos eles virão a acontecer
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Complexo de inferioridade não vai te matar lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Complexo de inferioridade não vai me matar lai lai
Jeje eu faço a minha coisa
Eu não faço as coisas deles.
Eles dizem que eu faço 19 (Jeje)
I dey jaiye lo com a minha equipa
We no dey bugati, na we Dey do party (Jeje)
Não posso gritar dem nenhum dinheiro hoje (Jeje)
Destacar dem no stand out (Jeje)
Standard dem no standard
Ijile bam bam ijile bam Bam you kmow
Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l'eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se i say people get plenty worries
As pessoas têm muitas necessidades
As pessoas têm muito.
Naijalyricszone.com
As coisas preocupam-nos com a mente
Então o meu irmão não se preocupe
Reza a Deus por tudo o que precisas
Tudo o que quiseres
Todos eles virão a acontecer
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Complexo de inferioridade não vai te matar lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Complexo de inferioridade não vai me matar lai lai
Não desejo mal a outro homem não posso invadir por outro pátio)
Money na dongo manyaro
Eu só quero passear no meu mercihalago (Jeje)
Saneamento ambiental faço isso todos os dias
Só para eliminar todos os maus ovos à minha volta eh Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l'eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se i say people get plenty worries
As pessoas têm muitas necessidades
As pessoas têm muito.
As coisas preocupam-nos com a mente
Então o meu irmão não se preocupe
Reza a Deus por tudo o que precisas
Tudo o que quiseres
Todos eles virão a acontecer
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Complexo de inferioridade não vai te matar lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Complexo de inferioridade não vai me matar lai lai
Eu digo que as pessoas têm muitas preocupações
As pessoas têm muitas necessidades
As pessoas têm muito.
As coisas preocupam-nos com a mente
Então o meu irmão não se preocupe
Reza a Deus por tudo o que precisas
Tudo o que quiseres
Todos eles virão a acontecer
Jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje