Karma — Bad as E Bad letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Bad as E Bad" de Karma.
Letra
T mode on the beat
Oh no no
Hey hey
Naija ninja
Oh no no
hy hey
1 (Sound Sultan)
So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Pass me the beef make I knack am Making the people dey dance all over
Am loving you baby
You should be here with the champion lover
I wish you good luck like Jonathan
My people everywhere You dey
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
And every body wanna know who me Them say where I come from
Oya do those things that you do Looking fine
So many questions I dey here
Why you always combing your hair
I Say you never seen nothing yet
Seen nothing yet (2ce)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Tinini tanana stand for the camera
Ask me for date
Abi I be calender
Looku looku looku looku looku well well (2ce)
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Sound Sultan)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
You dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Aint no party till we jump in it Fine fine girls wey dey form in it When they see us them dey loose all their form
finish
Omo dance no dey wait make the song finish
Girls dey like when we par… par…party
Eheh they calling me daddy
When we show haters more more mumsi
Eheh I rap them like mummy
So since we talking that family talk
Let’s shut them out and let the family talk
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn
How many stones
Too many kings abeg how many thrones
Only one karma
Abeg how many thrones
We stand up (2ce)
Only one karma
Abeg how many throne
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o 5 (Sound Sultan)
Say am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn for petesi
Indomix
For petesi
Ehn for petesi
Awa landlord petesi
Ehn…
Tradução da letra
Modo T na batida
Não, Não.
Hey hey
Naija ninja
Não, Não.
Olá.
1 (Sound Sultan)
Lembra-te de lojosi.
Não temos dinheiro para o bolso.
Agora temos dinheiro como o Dokpesi.
Somos o senhorio de petesi.
Por isso lembra-te de lojosi.
Não temos dinheiro para o bolso.
Agora temos dinheiro como o Dokpesi.
Somos o senhorio de petesi.
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
A sensação que o beefing está a dar-me Hey Na Na Na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
A sensação que o beefing está a dar-me Hey Na Na Na (2ce)
Passa-me a carne faz-me sentir mal estou a fazer as pessoas dançarem por todo o lado
Estou a amar-te, querida
Devias estar aqui com o amante campeão.
Desejo - te boa sorte como o Jonathan.
O meu povo está em todo o lado.
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
E todos querem saber quem eu sou eles dizem de onde eu venho
Faz as coisas que fazes com bom aspecto.
Tantas perguntas que tenho aqui
Porque estás sempre a pentear o cabelo
Eu digo que ainda não viste nada.
Não se viu nada ainda (2ce)
Ver o mal como o mal e tudo o que temos mostra a classe
Nós dey mostrar classe e o e bom como E be…
Algumas pessoas gostam de fazer como eles sabem passar
Mas eles passam por baixo o Tinini tanana Ergue-te para a câmara
Pede-me data.
Abi I be calender
Muito bem (2ce))
Dide ko bere ko fi Ara jo Ah ko fi Ara jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi Ara jo Ah ko fi Ara jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Sound Sultan)
Ver o mal como o mal e tudo o que temos mostra a classe
Dey mostra classe e o e bom como E be…
Algumas pessoas gostam de fazer como eles sabem passar
Mas eles não passam de uma festa até que nós saltemos nela belas meninas wey dey forma nele quando eles nos vêem eles Dey perder toda a sua forma
terminar
Omo dance no dey wait make the song finish
As raparigas dey gostam quando par ...
Chamam-me papá.
Quando mostramos aos odiadores mais mumsi
Eu violo-os como a mamã.
Então, já que falamos de família ...
Vamos afastá - los e deixar a família falar.
Naija ninjas minha família bom
Eles querem quebrar-nos, mehn.
Quantas pedras?
Demasiados Reis abeg quantos tronos
Apenas um karma.
Abeg quantos tronos?
Nós nos levantamos (2ce)
Apenas um karma.
Abeg quantos trono
Ver o mal como o mal e tudo o que temos mostra a classe
Nós dey mostrar classe e o e bom como E be…
Algumas pessoas gostam de fazer como eles sabem passar
Mas eles passaram o 5.)
Say am loving the beefing
Am loving the beefing
A sensação de que o beefing me está a dar Oh Na Na Na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
A sensação de que o beefing me está a dar Oh Na Na Na (2ce)
Sho lembra-te de lojosi
Não temos dinheiro para o bolso.
Agora temos dinheiro como o Dokpesi.
Somos o senhorio de petesi.
Ehn sho lembra-te de lojosi
Não temos dinheiro para o bolso.
Agora temos dinheiro como o Dokpesi.
Somos o senhorio de petesi.
NHE para petesi
Indomix
Para petesi
NHE para petesi
Senhorio da Awa petesi
NHE…