Fela Kuti — Power Show letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Power Show" de Fela Kuti.

Letra

Everywhere you go
Everywhere you dey
Everybody want do power show
Na wrong show O
You reach boarder immigration
Officer dey
Him go bluff you
Waste your time
Change him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den dem pull dem chair
Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start Dem
Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty Kobo
Na that time dem go start them
Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
Him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, Nonentity
You go suffer for nothing
Na that time dem go start dem
Power Show
Na wrong show O
Power Show
Na sad thing
Na bad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O

Tradução da letra

Para onde quer que vás
Onde quer que estejas
Todos querem fazer power show
Na wrong show O
Chega à imigração de hóspedes.
Oficial dey
Ele vai fazer bluff contigo.
Perde o teu tempo.
Muda-lhe as calças.
Algum cabelo de dey comb dem
Den tidy dem table
Den dem pull dem chair
Antes que ele se Vá embora diga que você está lá
Se não falares depressa
Ele vai à merda.
Ele vai merda volta
E tu falas com a am.
Então surpreendes quando ele
Shack para ti
Ele vai dizer que você não vai atravessar
Você não vai atravessar hoje
Na that time dem go start Dem
Mostrar O Poder
Na apresentação errada
Ir para os correios na mesma
Vamos fazer bluff.
Perde o teu tempo.
Vamos subir.
E depois atropelar-te
Vai cansar o teu corpo.
E depois Cansas a tua mente
E eles cansam toda a tua mente
Dem go say no change for fifty Kobo
Na that time dem go start them
Mostrar O Poder
Na wrong show O
O dono do carro vai buscá-lo.
O carro empurra o carro empurra o trabalhador
Down for road
Então ele começa a tagarelar
Trabalhador tolo
Ele não tem dinheiro.
Olha para ele sandálias e acaba de rasgar
Olha para ele, trouser e don tear por yansh.
Olha para ele a cantar e a acabar Sujo
Olha o corpo dele e nada de banho esta manhã.
Olha para ele, pocket e don dry finish.
Você vai sofrer por nada
Você vai sofrer por nada
Não me conheces sha?
Sou General do exército.
Sou agente da esquadra da polícia.
Sou secretário do governo
Seu Labrador tolo, nulidade.
Você vai sofrer por nada
Na that time dem go start dem
Apresentação De Potência
Na wrong show O
Apresentação De Potência
Na coisa triste
Na bad thing
Na wrong show O
Power na para ajudar a sua terra
Na para ajudar os teus amigos
Na wrong show O