Fela Kuti — Government Chicken Boy letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Government Chicken Boy" de Fela Kuti.
Letra
Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
As you wear your watch
And look the time
6 P.M. chicken quench
Kukuru uku
Crooked life, crooked show
Gata gata way, na chicken style
Kukuru uku
Since the time dem born am
Na back him hand him dey dey
Kukuru uku
The only time wey him hand dey for side
Na when him dey run from fear
Kukuru uku
Try to fly na wahala for am
Na mouth him go take him land
Kukuru uku
Show am plenty chop, na small sens he gets
Na one by one him go chop
Kukuru uku
As he will chop am one by one
Somebody go sweep am from him mouth
Kukuru uku
Now the picture of chicken na begs for you to see
Kukuru uku
My friend tell me … all over… offices dey
1. Okan
Ministery
2. Eji
N.B.C. (Nigerian Broadcasting Corporation)
3. Eta
N.B.C. (Nigerian Television Authority)
4. Erin
N.E.P.A. (National Electric Power Authority)
5. Maarun
Water works
6. Mefa
T.N.T
7. Medje
Police force
8. Medjo
Nigerian Army
9. NSO
Nigerian Navy
10. Mewa
Nigerian Airforce
1. Okan
Maja Maja
2. Eji
N.S.O. (Nigerian Security Organisation)
3. Eta
Assembly
4. Erin
Senator
5. Maarun
Parlementarian
6. Mefa
Permanent secretary
7. Medje
Speaker an’co
8. Medjo
President
9. NSO
9. NSO
10. Mewa
Leekansi o
1. Okan
Daily Times
2. Eji
New Nigeria
3. Eta
Punch n’co
4. Erin
Nigerian tribune
5. Maarun
Reporter
6. Mefa
Editor
7. Medje
Secretary
8. Medjo
Gbogbowon
9. NSO
NSO
10. Mewa
Inside these offices
See some people who dey work
Some good people
And some bad people who dem dey
The good people na wahala he be for them
An' the bad people na them dey do
An this is we dey call who shaki shaki
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey looko
Shaki Shaki don’t catch them
Him crooked
Shaki Shaki don’t catch them
Anywhere you see them dey
Shaki Shaki don’t catch them
Na back dem hand dem dey
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey look dem
Shaki Shaki don’t catch them
Dem bendi
Shaki Shaki don’t catch them
Chicken style bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Boy boy he bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey come, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey go, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Give me the file, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
That’s not the file, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can steal, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can kill, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government Chicken Boy oh
Shaki Shaki don’t catch them
Tradução da letra
Kukuru uku
Acordem todos a tempo de ver
Kukuru uku
Está na hora de juntarmos as nossas cabeças.
Meetin oh
Kukuru uku
Está na hora de juntarmos as nossas cabeças.
Meetin oh
Meetin oh
Meetin oh
Tornar a nossa vida melhor
Meetin oh
Uma vida melhor faz dey fine ir
Mugu oh
Faz com que ninguém nos engane.
Mugu oh
Que ninguém nos faça tolos
Meetin oh
Tornar a nossa vida melhor
Meetin oh
Uma vida melhor faz dey fine ir
Mugu oh
Faz com que ninguém nos engane.
Mugu oh
Que ninguém nos faça tolos
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
Acordem todos a tempo de ver
Kukuru uku
Está na hora de juntarmos as nossas cabeças.
Meetin oh
Meetin oh
Kukuru uku
Está na hora de juntarmos as nossas cabeças.
Meetin oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
Enquanto usas o teu relógio
E olha o tempo
18: 00 hora do apagão dos Frangos
Kukuru uku
Vida torto, espectáculo torto
Gata gata way, na chicken style
Kukuru uku
Desde o tempo dem born am
Na back him give him dey dey
Kukuru uku
A única vez que o wey hand dey para lado
Quando ele foge do medo
Kukuru uku
Tenta voar na wahala para a am.
Na mouth him go take him land
Kukuru uku
Mostra-me o que vales, um sens pequeno que ele recebe.
Um a um ele vai cortar
Kukuru uku
Como ele vai cortar sou um a um
Alguém vá varrer a boca dele
Kukuru uku
Agora a foto de frango na implora para você ver
Kukuru uku
O meu amigo diz - me ... por todo o lado... escritórios dey
1. Okan
Ministerio
2. Eji
N. B. C. (Nigerian Broadcasting Corporation)
3. ETA
N. B. C. (Nigerian Television Authority))
4. Erin.
N. E. P. A. (National Electric Power Authority))
5. Maarun
Obras de água
6. Mefa
T. N. T.
7. Medjecity in Italy
Policia
8. Medjo
Exército Nigeriano
9. NS
Marinha Nigeriana
10. Mewa
Força Aérea Nigeriana
1. Okan
Maja Maja
2. Eji
N. S. O. (Organização De Segurança Da Nigéria ))
3. ETA
Assembleia
4. Erin.
Senador
5. Maarun
Parlamentar
6. Mefa
Secretário Permanente
7. Medjecity in Italy
Altifalante an'Co
8. Medjo
Presidente
9. NS
9. NS
10. Mewa
Leekansi o
1. Okan
Horas Diárias
2. Eji
Nova Nigéria
3. ETA
Ponche n'Co.
4. Erin.
Tribuna da Nigéria
5. Maarun
Reporter
6. Mefa
Editor
7. Medjecity in Italy
Secretario
8. Medjo
Gbogbowon
9. NS
NS
10. Mewa
Dentro destes escritórios
Ver algumas pessoas que dey trabalham
Algumas pessoas boas
E algumas pessoas más que dem dey
As boas pessoas na wahala ele é para eles
E as pessoas más não as fazem
E este é o dey chamar a quem shaki shaki
Shaki Shaki não os apanha.
Deixa-me fazer-te dey looko
Shaki Shaki não os apanha.
Ele está torto.
Shaki Shaki não os apanha.
Onde quer que os vejas, dey.
Shaki Shaki não os apanha.
Na back dem hand dem dey
Shaki Shaki não os apanha.
Deixa - me fazer-te parecer
Shaki Shaki não os apanha.
Dem bendi
Shaki Shaki não os apanha.
Chicken style bendin
Shaki Shaki não os apanha.
Boy boy he bendin
Shaki Shaki não os apanha.
Oga dey venha, Sim Senhor
Shaki Shaki não os apanha.
Oga dey go, no sir
Shaki Shaki não os apanha.
Dê - me o ficheiro, Sim Senhor.
Shaki Shaki não os apanha.
Esse não é o ficheiro, não senhor.
Shaki Shaki não os apanha.
O governo pode roubar, Sim Senhor.
Shaki Shaki não os apanha.
O governo pode matar, Sim Senhor.
Shaki Shaki não os apanha.
Rapaz galinha do governo
Shaki Shaki não os apanha.