The Motet — Kalakuta Show letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Kalakuta Show" de The Motet.
Letra
Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)
Look de man he dey waka
Hungry dey run for him face
Him pepeye* cap for him head
Him khaki woolen shirt for him body
Him trouser dey fly above him knee
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
One day
The whole thing change
One day
One day
The whole thing change
One day
One day- Kalakuta Show
One day
One day
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
Dem use them basket
For protection too
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Organ solo
Sax solo
End with bass/percussion under solo sax
Tradução da letra
Fazer com que falemos de algo
Nós nunca falamos antes e
Nós dey ver am todos os dias
(Ahh...Ohhh...Sh-sh-sh-sh-sh)
Olha o homem ele Dey waka
Fome dey corre para ele cara
He pepeye * cap for him head
Camisa de lã Caqui para ele corpo
As calças dele voam por cima do joelho.
As pessoas que empregam o homem
Dá-lhe permissão para carregar a coisa.
Weh bad
Dá-lhe permissão para carregar o bastão.
Dem dá-lhe permissão para transportar gás lacrimogéneo.
Dá-lhe autorização para carregar a bala.
Ele também tem um cesto para protecção.
Na so we dey see am every day
Não é assim que ele acontece todos os dias.
Dia
Dia
Tudo muda.
Dia
Dia
Tudo muda.
Dia
Um dia-Kalakuta Show
Dia
Dia
Mostrar O Kalakuta
Mostrar O Kalakuta
Não te esqueças de ...
Usar gás lacrimogéneo, bastão e Bala
Cesta de Utilização
Para protecção também
Faz uma coisa.
Dem nunca o fez antes.
Contrata o machado traz o cutlass.
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una Na Na na na na Na Na Na)
Kalakuta Show (2x)
Corte de fio de Babu
Olha, receptador.
Olha, portão dem fall.
Todos dey corram.
Olha a cabeça!
Olha sangue ele flui
Kalakuta show o-o
Mostrar o Kalakuta
Na Na Na Na Na na na
Olha loya ele vem)
Ele ele loya ele vem
Olha loya dem beat
Olha loya ele corre
Olha loya ele corre
Kalakuta show o-o
Mostrar o Kalakuta
Solo de órgãos
Solo de saxofone
Terminar com baixo / percussão sob saxofone a solo