Sound Sultan — Mothaland letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Mothaland" de Sound Sultan.
Letra
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
Chinedu somebody borrow u ego
make u take carry go Chicago
remember nnamdi sell him car
so u go go America
all these People wey been de raise u
still de stay for face me i face u
u promise say u no go fashi them
every other month u go de tachi them
Hillary wey u been promise to marry
still de wait, o' boy she don tarry
when she go see u, na inside ovation
u marry oyinbo from another nation.
use mago mago, get dough
now your oyinbo wife don know
next thing u know, she don go report u
Wetin u know, them don deport u
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u been say na 1 year
e come turn to 2 years
e don go for seven years
but u de serve eleven years
even when your papa die
plus the tears your mama cry
Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o
Biodun for Canada
your mama still de wonder
igba wo lo tơ ma pada o
remember for naija, u get iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u say u go call e o
every body wait tire for your call
ote o, why u go like so o
from Germany… to carry coco enter yankee
but then coco burst for your be-le
rest in peace e o
fly away, i come wonder if one day u fit to come e o
your papa land, i understand say u de so far away
u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from
home, long long way e ei
Tradução da letra
ajo o dabile ee
não importa para onde vás, faz com que voltes para a área o
área o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
como Eu desejo... digamos ... eu posso chegar a qualquer lugar
u de ... eee
longe. ee e…
que ninguém diga "faz a tua área de ossos"
Pátria e oo (na sua zona)
Chinedu alguém te empreste o ego
make u take carry go Chicago
lembra-te, nnamdi vende-lhe um carro.
então vai para a América
todas estas pessoas foram de raise u
ainda de stay for face me I face u
promete-me que não os vais fashi.
mês sim, mês não
Hillary wey foste prometida em casamento
ainda de esperar, ó rapaz ela não demora
quando ela for ver-te, na dentro da ovação
casa com o oyinbo de outra nação.
use mago mago, pegue a massa
agora a tua mulher oyinbo não sabe
quando dou por mim, ela não faz queixa de TI.
Sabes, eles não te deportam.
como Eu desejo... digamos ... eu posso chegar a qualquer lugar
u de ... eee
longe. ee e…
que ninguém diga "faz a tua área de ossos"
Pátria e oo (na sua zona)
ajo o dabile ee
não importa para onde vás, faz com que voltes para a área o
área o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
U been say na 1 year
e vir para 2 anos
e não ir por sete anos
mas o u de servir onze anos
mesmo quando o teu pai morre
além das lágrimas a tua mãe chora
Bayo para Chicago, eles de miss u para okoko o
Biodun para o Canadá
a tua mãe ainda de wonder
igba wo lo tơ ma pada o
lembre-se de naija, você tem iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
como Eu desejo... digamos ... eu posso chegar a qualquer lugar
u de ... eee
longe. ee e…
que ninguém diga "faz a tua área de ossos"
Pátria e oo (na sua zona)
ajo o dabile ee
não importa para onde vás, faz com que voltes para a área o
área o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
diz - me para ligares.
cada corpo espera pneu para a sua chamada
ote o, por que você vai assim o
da Alemanha ... para levar o coco entra o yankee
mas depois o coco rebentou para o teu be-le
descansa em paz e o
voe para longe, pergunto-me se um dia poderá vir e o
a terra do teu pai, eu entendo. diz-me para tão longe.
foste muito longe de casa, muito longe de casa, muito longe de casa
casa, muito longe e El