Skales — Mu Jo letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Mu Jo" de Skales.

Letra

La La La
It’s okay
S to the K If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I’m unstoppable malo be No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Lego
Everybody Mujo
Got my eyes on you oh Love the things you do oh Oya act a fool oh Everything brand new oh All my clothes and shoe oh
I’m a boss like Hugo
I’m badder than you oh All the ladies and the fellows
Dem dey steady feel my flow
Every single place I go Na me dey always rule o My music like ajino moto
E be like say I don win lotto
Everybody want a photo
Cruising around in my motto
In my motto
If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I’m unstoppable malo be No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Eni Eji Eta lego
Mujo
Oya Mujo
Mujo
aaah
Everywhere wey I go I dey shutdown
Tell the people say na me dey runtown
Na my music dey make dem dey go down
Oya go down
Oya go down
Everybody know say I’m the man now
My music nor dey let them dey calm down
Everyday number one on the countdown
Oya go down
Oya go down

Tradução da letra

La La La
Está tudo bem.
S to the K If you dey feel me let me know
E nem fácil de executar o show
E nem fácil de vir do nada
E tornar-se algo e fazer algum dinheiro
Olomo kilo fun omo re
Sou imparável. não precisas de te sentar. Dey hate em ninguém.
Deixem as pessoas em forma de ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Lego
Todos Mujo
Tenho os meus olhos em ti oh amor As coisas que fazes Oh Oya agir como um tolo Oh tudo novinho Oh todas as minhas roupas e sapatos oh
Sou um chefe como Hugo.
Eu sou pior do que tu oh todas as senhoras e os companheiros
Dem dey steady sente o meu fluxo
Todos os lugares que vou na me dey sempre governam a minha música como ajino moto
E ser como dizer que eu não ganho lotto
Todos querem uma foto.
Andando por aí no meu lema
No meu lema
Se dey me sentir deixe-me saber
E nem fácil de executar o show
E nem fácil de vir do nada
E tornar-se algo e fazer algum dinheiro
Olomo kilo fun omo re
Sou imparável. não precisas de te sentar. Dey hate em ninguém.
Deixem as pessoas em forma de ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Eni Eji Eta lego
Mujo
Oya Mujo
Mujo
aaah
Para onde quer que vá, Vou desligar.
Diz ao povo que me diga na Dey runtown
Na my music dey make dem dey go down
Oya vai para baixo
Oya vai para baixo
Todos sabem que eu sou o homem agora
A minha música nem a minha deixa-os acalmar-se
Todos os dias Número um na contagem decrescente
Oya vai para baixo
Oya vai para baixo