Patoranking — Make Am letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Make Am" de Patoranking.

Letra

Eh mama eh Eh papa eh Wha ya say
I get one paddy
He dey stay for shogunle
He get small money
He come pack go ajegunle
This my paddy he change am for me Say my paddy rearrange am for me I don’t know, i don’t know
I don’t know mama eh I don’t know, i don’t know
I don’t know papa eh Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people
But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe
Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Sister, ehehe
Some people forget people help them
Some people no send people wey help them
But remember people wey help you
Cause if you fall na dem go still rise you
Some get money begin gapa
And dem change the way dem waka
Na to dey carry big big kaka
Them no fit buy their mama wrapper
Forget say you get now
Morrow get belle now
Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people
But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe
Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Naijalyricszone.com
Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe
Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe
Blessings follow me.

Tradução da letra

Eh mama eh eh papa eh eh o que você diz
Tenho um paddy.
He dey stay for shogunle
Ele recebe pouco dinheiro.
Ele veio fazer as malas e foi-se embora.
Este é o meu paddy ele muda sou para mim diz O meu paddy rearranja sou para mim não sei, não sei
Não sei, mãe. não sei, não sei.
Eu não sei pai eh na so money dey change
Na so money dey muda as pessoas
Na so money dey change
Na so money dey muda as pessoas
Mas ninguém se encaixa, ninguém se encaixa, ninguém se encaixa, ninguém se encaixa, ninguém se encaixa
Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me Sigam-me
Algumas pessoas esquecem-se que as pessoas as ajudam.
Algumas pessoas não enviam pessoas que as ajudam.
Mas lembra-te que as pessoas te vão ajudar.
Porque se caíres na dem continua a levantar-te
Alguns ganham dinheiro Gapa
E dem mudar a maneira dem Waka
Na to dey carregar grande kaka
Não servem para comprar o papel da mãe.
Esquece.
Morrow get belle now
Na so money dey change
Na so money dey muda as pessoas
Na so money dey change
Na so money dey muda as pessoas
Mas ninguém se encaixa, ninguém se encaixa, ninguém se encaixa, ninguém se encaixa, ninguém se encaixa
Segue-Me Segue-Me Segue-me Alubarika Segue - me Segue-me Segue-me Naijalyricszone.com
Sigam - me, sigam-me, Sigam-me, sigam-me, Sigam-me, sigam-me, sigam-me, sigam-me, sigam-me, sigam-me, Sigam-me, Sigam-me, Sigam-me, sigam-me, sigam-me, sigam-me, sigam-me, sigam-me, Sigam-me, Sigam-me, Sigam-me
Ninguém wey não caber fazer am oh Ninguém wey não caber fazer am oh Ninguém wey não caber fazer am oh Irmão, hehehehe
As bênçãos seguem-me.