Olamide — Turn Up letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Turn Up" de Olamide.
Letra
Oya turn up… turn up Oya turn up As we enter the venue we dey turn up …
we dey turn up When people hear the gbedu dem go turn up …
them go turn up Ladies they feeling the boy dem dey turn up …
turn up Lasgidi boy lomo yen he dey turn up …
jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up Oya turn up turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up …
jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up turn up Oya turn up turn up turn up …
jeje lomo eko nlo
Turn up Hello, how are you
See everything has increase over here
See bad guys and the chics over here
See plenty money and the drinks over here
Hello how are you
Shebi moti sope ke ye form chris brown
Te ba fe san wo epo ke sumo mi ke daun
Te ba ti oba ton bo lo na ke bow
Ke bow she she ke bow
Forming swagger what’s that about
We kill every show we running the town
The king on the throne am holding it down
Ela o, ela o, ela oju kan we holding it down
E come be like sey make them open the ground
Make dem bury you you can’t open your mouth
As we enter the venue we dey turn up …
we dey turn up When people hear the gbedu dem go turn up …
them go turn up Ladies they feeling the boy dem dey turn up …
turn up Lasgidi boy lomo yen he dey turn up …
jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up Oya turn up turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up …
jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up turn up Oya turn up turn up turn up …
jeje lomo eko nlo
Turn up Hello, how are you
We still right here we ain’t going anywhere
A le sa lo oya look very well
No go dey do anyhow do very well
Hello, how are you
Everything around here stand proper
Everybody know me show stopper
Emi ati awon temi a n' jaiye oba
Awon girls tin jelly, oju tin leri
Wo ni mo ya to si badoo to man ri nu telly
I used to be broke but now am selling
The boy dey hot, o’n gbona feli feli
O’n gbona feli feli they know me very welli
My people show love me teni teni
I flow so sick e no welli welli
E no welli welli
As we enter the venue we dey turn up …
we dey turn up When people hear the gbedu dem go turn up …
them go turn up Ladies they feeling the boy dem dey turn up …
turn up Lasgidi boy lomo yen he dey turn up …
jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up Oya turn up turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up …
jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up turn up Oya turn up turn up turn up …
jeje lomo eko nlo
Turn up
Tradução da letra
Apareçam, apareçam, apareçam, quando entrarmos no local, apareceremos. …
nós aparecemos quando as pessoas ouvem o gbedu dem aparecer …
elas aparecem Senhoras elas sentem o rapaz dem dey aparecer …
aparece Lassgidi boy lomo Yen he dey aparece …
jeje lomo Eko nlo
Oya turn up Tur up tur-Tur-tur-tur up Oya Tur up Tur up Tur up Tur up tur-tur-tur-tur-tur-tur up …
jeje lomo Eko nlo
Oya turn up Tur up tur-Tur-tur-tur up Tur up Tur up Tur up …
jeje lomo Eko nlo
Olá, como estás?
Tudo aumentou aqui.
Vê os bandidos e os chiques aqui.
Vê muito dinheiro e as bebidas aqui.
Olá, como estás?
Shebi moti sope ke ye form chris brown
Te ba fe san wo EPO ke sumo mi ke daun
Te ba ti oba ton bo lo na ke bow
Ke bow she ke bow
Formar swagger o que é isso?
Matamos todos os programas que mandamos na cidade
O rei no trono está a segurá-lo.
Ela o, ela o, ela Oju kan nós segurá-lo
E vem ser como sey fazê-los abrir o chão
Faz o dem enterrar-te. não consegues abrir a boca.
Quando entramos no local, aparecemos …
nós aparecemos quando as pessoas ouvem o gbedu dem aparecer …
elas aparecem Senhoras elas sentem o rapaz dem dey aparecer …
aparece Lassgidi boy lomo Yen he dey aparece …
jeje lomo Eko nlo
Oya turn up Tur up tur-Tur-tur-tur up Oya Tur up Tur up Tur up Tur up tur-tur-tur-tur-tur-tur up …
jeje lomo Eko nlo
Oya turn up Tur up tur-Tur-tur-tur up Tur up Tur up Tur up …
jeje lomo Eko nlo
Olá, como estás?
Ainda estamos aqui. não vamos a lado nenhum.
A le sa lo oya parece muito bem.
Não go dey fazer de qualquer maneira muito bem
Olá, como estás?
Tudo por aqui é apropriado.
Toda a gente me conhece
EMI ati awon temi a n ' jaiye oba
Awan girls tin jelly, oju tin leri
Wo ni Mo ya to si badoo to man ri nu telly
Eu costumava estar falido, mas agora estou a vender.
The boy Dey hot, o'n gbona feli feli
O'n gbona feli feli eles conhecem-me muito bem
Meu povo me ama teni teni
Eu Fluo tão doente e não welli welli

Aparecer