Fela Kuti — Noise for Vendor Mouth letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Noise for Vendor Mouth" de Fela Kuti.

Letra

Dem say we be hooligans, we no talk, we no answer
Dem go call us ruffians, we no talk, we no answer
Dem go call us hemp smokers, we no talk, we no answer
Dem go call us prostitutes, we no talk, we no answer
We dey work oooo, we no talk, we no answer
We dey work very hard oooo, we no talk, we no answer
Now we go answer, now we go talk oooo
Now we go talk oooo, now we go answer
The big big men dey fight, Who I be? Who are you?
The VIP sef dey fight. Who I be? Who are you?
The parliamentarians dey fight. Who I be? Who are you?
Dem break chair, dem break window. Who I be? Who are you?
Now we go answer, now we go talk oooo
Now we go talk oooo, now we go answer
Ariwo ariwo
Ariwo ariwo
I say noise for vendor mouth
I say noise for vendor mouth
Him vendori woooo
Him vendori woooo
Dem no know we before abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)

Tradução da letra

"Dem say we be hooligans, we no talk, we no answer"
Vamos chamar-nos rufias, não falamos, não respondemos
Vamos chamar-nos Fumadores de cânhamo, não falamos, não respondemos
Vamos chamar-nos prostitutas, não falamos, não atendemos.
Trabalhamos oooooo, não falamos, não respondemos
Trabalhamos muito, não falamos, não respondemos
Agora vamos responder, agora vamos falar
Agora vamos falar, agora vamos responder.
Os grandes homens Dey lutam, quem eu sou? Quem são vocês?
A luta VIP SEF dey. Quem sou eu? Quem são vocês?
Os parlamentares lutam. Quem sou eu? Quem são vocês?
Cadeira, janela. Quem sou eu? Quem são vocês?
Agora vamos responder, agora vamos falar
Agora vamos falar, agora vamos responder.
Ariwo ariwo
Ariwo ariwo
Eu digo ruído para a boca do vendedor
Eu digo ruído para a boca do vendedor
Ele vendori woooo
Ele vendori woooo
Não sabemos como mentimos antes.)
Abi how dey lie (You no lie))
Abi how dey lie (You no lie))
Abi how dey lie (You no lie))
Abi how dey lie (You no lie))