Fela Kuti — Beasts of No Nation letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Beasts of No Nation" de Fela Kuti.

Letra

Ah- Let’s get now into another, underground spiritual game
Just go to help me the answer, go to say, «Aiya-kata" — Oh ya
O’feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Ba
O’feshe-Woh
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O’feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Ba
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not)
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME… *(after each line)
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
DEM GO WORRY ME *(After each line)
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
The time weh I dey, for prison, I call am «inside world»
The time weh I dey outside prison, I call am «outside world»
Na craze world, na be outside world
CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy)
Na be outside- da police-i dey
Na be outside- da soldier dey
Na be outside- da court dem dey
Na be outside- da magistrate dey
Na be outside- da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside- Buhari dey
Na craze man be dat
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- Idia-gbon dey
Na craze man be dat- oh
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- dem find me guilty
Na be outside- dem jail me five years
Na be outside-dem judge dey beg ee-o
Na craze world be dat, Na craze world be dat
Na be outside- dem kill dem students
Soweto, Zaria, and Ife
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat
Na be outside- all dis dey happen
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh…
Make you hear this one
War against indiscipline, ee-oh
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk ee-oh
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
I never hear dat before- oh
Make Government talk, ee-oh
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
Which kind talk be dat- oh?
Craze talk be dat ee-oh
Na animal talk be dat

Tradução da letra

Vamos entrar noutro jogo espiritual subterrâneo.
Vai ajudar-me a responder, vai dizer "Aiya-kata".
O'fehe-Lu
AIYA-KATA *(após cada linha)
O'fehe-g'Ba
O'fehe-Woh
AIYA-KATA *(após cada linha)
O'feeshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O'fehe-Lu
AIYA-KATA *(após cada linha)
O'fehe-g'Ba
Boca de cesto wan começar a vazar de novo, oh-
BOCA DE CESTO WAN BOCA ABERTA OUTRA VEZ, OH
Não te esqueças que eu digo que Canto, não é?)
BOCA DE CESTO WAN BOCA ABERTA OUTRA VEZ, OH
Oh, eu canto, eu digo, eu vou minha boca como cesto, ee-Oh, Malan Bia-gbe-re
Boca de cesto wan começar a vazar de novo, oh-
BOCA DE CESTO WAN BOCA ABERTA OUTRA VEZ, OH
Fela, por que vais cantar?
DEM GO WORRY ME ... * (after each line)
Vai-me preocupar, preocupa-me ... preocupa-te, preocupa-te, preocupa-te, preocupa-te
DEM GO WORRY ME * (depois de cada linha)
Dey wan para nos fazer cantar sobre a prisão
Preocupa-me, preocupa-me ... preocupa-te, preocupa-te por toda a cidade.
Dey wan para saber sobre a vida na prisão
Preocupa-me, preocupa-me ... preocupa-te, preocupa-te por toda a cidade.
Fela, por que vais cantar?
VAI, PREOCUPA-ME.
Vai-me preocupar, preocupa-me ... preocupa-te, preocupa-te, preocupa-te, preocupa-te
O tempo em que vamos para a prisão, eu chamo de "mundo interior"»
Quando estamos fora da prisão, chamo-lhe "mundo exterior".»
Na craze world, Na be outside world
CRAZE * * mundo * (depois de cada linha) / * * (louco)
Na be outside-da police-i dey
Na be outside-da soldier dey
Na be outside-da court dem dey
Na be outside-da magistrate dey
Na be outside-da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside-Buhari dey
Na craze man be dat
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside-Idia-gbon dey
Na craze man be dat-oh
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside-dem find me guilty
Na be outside-dem cadeia me cinco anos
Na be outside-dem judge dey beg ee-o
Na craze world be dat, na craze world be dat
Na be outside-dem kill dem students
Soweto, Zaria e Ife
Na craze world be dat, ee-Oh
Na craze world be dat
Na be outside-all dis dey acontecer
Na craze world be dat, ee-Oh
Na craze world be dat, ee-Oh
Na craze world be dat, ee-Oh
Na craze world be dat, ee-Oh
Na craze world be dat, ee-Oh…
Faz-te ouvir esta
Guerra contra a indisciplina, ee-oh
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk ee-oh
"Meu povo é nós-e-less, meu povo é sens-I-less, meu povo é indisciplina»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
"Meu povo é nós-e-less, meu povo é sens-I-less, meu povo é indisciplina»
Nunca ouvi dat antes ...
Faça o governo falar, ee-oh
"Meu povo é nós-e-less, meu povo é sens-I-less, meu povo é indisciplina»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
Que conversa é essa?
Conversa louca
Na animal talk be dat