Duncan Mighty — Dance For Me Ft Sandazblack letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Dance For Me Ft Sandazblack" de Duncan Mighty.
Letra
make you ehhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me make you dance ah for me everybody dance ah for me form dey
Port Harcourt! Ghana!
Ive never seen a girl wey fine pass you
every time you pass for road na war
every other girl for that road must bow
you too fine ehh
I must try to make my name paya paya
so anywhere you see Duncan Mighty
tell am say wene meka meka weh
wene o wene o wene o chai. chineke me manu chim o wu eh
wene o wene o wene ohhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh)
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me make you dance ah for me everybody dance ah for me form dey form dey
Lagos! Port Harcourt! Africa!
mempini mempini mempini da iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)
wene o wene o wene o
Tradução da letra
fazer-te ehhh
fazer-te pagar
festa só dey hala hala
chikalas dem Dey woromaya
gbedu no go sara sara
toda a gente dança para mim Faz-te dançar para mim toda a gente dança para mim forma dey
Port Harcourt! Gana!
Nunca vi uma rapariga a passar por ti
cada vez que passas pela estrada na guerra
todas as outras raparigas para aquela estrada devem curvar-se
estás muito bem.
Tenho de tentar fazer o meu nome paya paya.
onde quer que vejas o Duncan Mighty
diz-me que Meka Meka weh
wene o wene o wene o chai. chineke me manu chim o wu eh
wene o wene o wene ohhh
fazer-te pagar
festa só dey hala hala
chikalas dem Dey woromaya (manu chim o wu eh)
gbedu no go sara sara
toda a gente dança para mim Faz-te dançar para mim toda a gente dança para mim forma de dey forma de dey
Lagos! Port Harcourt! África!
mempini mempini mempini da iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Gana akwaaba)
wene o wene o wene o