Bigiano — Shayo Remix letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Shayo Remix" de Bigiano.
Letra
First of August na the date o
Na so me and ma friends
Sit down we relate o
Say make we gather people come jubilate o
Cos na my success i dey try celebrate o
You see
You can’t afford to come late
Cos my gate go dey close like eight o
And if you come so quick
Girls dem yapa you can start to relate o
And if you wan to chocolate o
Holy and drink already don circulate o
But if you feel intoxicate o
Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile
Nobody fighting in this place o
Cos if you do you go enter police case o
All my guys don shack i can start to dictate
If you love yourself, give yourself brainy straight o
Holy go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
Cos i gat everything to make u surrender
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
This party no be joke o
All the place just dey full of smoke o
All the boys wey dey down don dey toast o
Even all the girl don eyeballs don compose o
Bend your waist and take it slow o
Dance to the beat as bigiano dey flow
This na my time make i spend my dough
Even if i like i go smoke igbo o
U never hear this on your radio
Mtvbase go love to play all of my video
Alaba go sell i go carry all my money go
Ghana must go meje must full of owo
University dem dey shout bigiano
Polytechnics don dey hala bigiano
London people don dey find bigiano
Ameriacan, jamaica lo
Holy go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
Cos i gat everything to make u surrender
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
This party no be joke o
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
Tradução da letra
Primeiro de agosto na data de
Na so me and ma friends
Senta-te, Nós relacionamo-nos.
Diz - nos para reunirmos as pessoas que vêm jubilando
Porque no meu sucesso eu tento celebrar o
Vês?
Não podes chegar tarde.
Porque o meu portão fecha-se como oito.
E se vieres tão depressa
Raparigas de yapa podem começar a relacionar-se
E se queres chocolate o
Holy and drink already don circule o
Mas se se sentir intoxicado o
Sente-se em um lugar e comece a meditar enquanto isso
Ninguém luta neste lugar.
Porque se o fizeres, vais para o caso da polícia.
Todos os meus homens don shack posso começar a ditar
Se te amas a ti mesmo, sê inteligente.
Sagrado go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Tudo o que quiser faça uma encomenda
Porque eu fico com tudo para te fazer render
Não te vás embora. convida a una para a minha festa.
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Todos dey kolo
Todos de una must shayo
Não te vás embora. convida a una para a minha festa.
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Todos dey kolo
Todos de una must shayo
Esta festa não é brincadeira.
Todo o lugar cheio de fumo
Todos os rapazes comeram don dey toast o
Até toda a rapariga don eyeballs don compõe o
Dobra a cintura e vai devagar.
Dance to the beat as bigiano Dey flow
Este tempo faz-me gastar o meu dinheiro
Mesmo que eu goste vou fumar igbo o
Nunca ouvi isto no teu rádio.
Mtvbase go love to play all of my video
Alaba go sell I go carry all my money go
Gana deve ir meje deve estar cheio de oho
Universidade dem dey shout bigiano
Politécnicos don dey hala bigiano
O povo de Londres don dey encontra o bigiano
Ameriacan, jamaica lo
Sagrado go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Tudo o que quiser faça uma encomenda
Porque eu fico com tudo para te fazer render
Não te vás embora. convida a una para a minha festa.
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Todos dey kolo
Todos de una must shayo
Esta festa não é brincadeira.
Ferir-te, matar-te sozinho
Ferir-te, matar-te sozinho
Ferir-te, matar-te sozinho
Não te vás embora. convida a una para a minha festa.
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Todos dey kolo
Todos de una must shayo