2Face Idibia — Jeje letra e tradução

A página contém a letra e a tradução em português da música "Jeje" de 2Face Idibia.

Letra

Ok naa
Unto the matter
Rverything wey we do…
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey shiw myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje Na jeje
I dey do my thing
I get money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dial
Na to buy and sell
But some people want to …
And na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what i am feeling
Every with the feeling yeah
Arise and shine
I say one time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what im feeling
Continue do your thing-ing yeah
See
na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin dey want make i shiw them
I no dey like make i show myself
Na jeje. Na jeje
I dey my thing
e ni finish
E no finish
I swear now
I swear now … Hehe
I see you
You see me too
Na different diferent things we come here to do Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so And so what
Anything you do make u do ma well
Vulcernizer. Vulcernize well
Senator. Senate am well
Do ur best, make u no kill urself
Live ur life make u leave me rest
Cause there is nothing wey u wan prove
Hey hey!
See
Na wetin they want make i show them,
I no dey like to dey show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey do my thing jeje
Yes
I dey feel like doing plenty things
Na where i go start
Abi make i wear my pon and safron things
They be that
From festac
Oju elegba cruising
Everything they want ti be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey
Anyhow e be Anyhow e be You go like to understand how e be And you go like to Tinyere anyi ara
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey di my thing jeje
They for don bring am The motor dey fly
Dem for don do am Dey say superman dey
We for don see am If to say we visit devil
One time we for kpai am!
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere u dey
Anywhere u dey
Anyhow e be Anyhow e be You go like to Understand how e be And you go like to Tinyere anyi anya

Tradução da letra

Ok naa
À questão
Tudo o que fazemos…
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Ver
Na wetin eles querem que eu lhes mostre
Não gosto de me mostrar
Na wetin eles querem que eu lhes mostre
Eu não gosto de de dey shiw myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje Na jeje
I dey do my thing
Eu recebo dinheiro.
Eu passo bem.
I get babe
Eu uso bem.
Eu fico com o chiquito.
Estou bem.
Tenho seguidores.
Eu sigo-os bem.
A razão pela qual ligamos
Na para comprar e vender
Mas algumas pessoas querem …
And na to brief and yell
99 problemas na a quem queres contar
Na to do am jeje
Até ao fim do dia
Uma vez pelo teu dinheiro
Duas vezes para a tua mente
Se estás a sentir o que estou a sentir
Cada um com a sensação sim
Levanta - te e brilha
Eu digo uma vez pelo teu dinheiro
Duas vezes para a tua mente
Se sentir o que estou a sentir
Continua a fazer a tua cena.
Ver
na wetin eles querem que eu lhes mostre
Não gosto de me mostrar
Na wetin dey quer que eu os shiw
Não gosto de me mostrar
Na jeje. Na jeje
I dey my thing
e ni acabamento
E sem acabamento
Juro agora.
Eu juro agora ...
Estou a ver-te.
Tu também me vês.
Em diferentes coisas diferentes, viemos aqui para ser advogado.
Alguns médicos na também
Alguns ministros na
Alguns trabalhadores também
E assim e assim que
Tudo o que fizeres faz-te bem.
Vulcernizer. Vulgernizar bem
Senador. O Senado está bem.
Faz o teu melhor, não te mates
Viva a vida faça - me descansar
Porque não há nada que queiras provar
Ei, ei!
Ver
Na wetin eles querem que eu lhes mostre,
Não gosto de me mostrar
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey do my thing jeje
Sim
Tenho vontade de fazer muitas coisas.
Por onde vou começar
Abi obriga-me a usar as minhas coisas de pon e safron.
Eles são assim
Do festac
Oju elegba cruising
Tudo o que eles querem fazer
Toda a gente tem a sua própria boca.
Eles vão falar.
Alguns vão observar as coisas.
Alguns vão fazer coisas
Alguns vão criticar as coisas.
Onde quiseres.
Onde quiseres.
Seja como for, e seja como for, vais gostar de perceber como é e vais gostar de Tinyere anyi ara.
Na wetin eles querem que eu lhes mostre
Não gosto de me mostrar
Na wetin eles querem que eu lhes mostre
Não gosto de me mostrar
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey di my thing jeje
Eles para o don tragam a Mosca do motor
Dem for don do am Dey say superman dey
Nós por don ver am se dizer que visitamos devil
Uma vez nós para a kpai am!
Alguns vão observar as coisas.
Alguns vão fazer coisas
Alguns vão criticar as coisas.
Qualquer lugar
Qualquer lugar
Seja como for, e seja como for, vais gostar de entender como é ser e vais gostar de ter qualquer coisa.