2Face Idibia — 4 Instance letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "4 Instance" de 2Face Idibia.
Letra
Na who? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke me! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai! hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
Tradução da letra
Na quem? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ver
Por exemplo
Diz-me na me sê um wey dey dá a oportunidade
Diz na me be one wey dey make plans
Para que todos os homens beneficiem.
Para fazer com que discordemos
Concordar em criar uma oportunidade
Mas agora Não tenho importância
Porque agora estou a olhar à distância
É por isso que lhes dás a oportunidade
Fazer-nos e transformar-nos em vítimas das circunstâncias
Eles simplesmente ignoram a nossa existência
Eles fazem - nos usar a desculpa para comprar a chance
Ai
Eles não querem saber dizem que nós dey
Eles usam-nos para brincar
Tudo o que temos é um olhar
Sempre que lutarmos pela resistência
Quando eles, em um ato de exploração
Estamos a viver em transe.
Senhor! Meu Deus!
Ala Oyi e!
The thing what i'm feeling
É um sentimento de amor
E tu sabes dizer isso
Ala Oyi e!
Em sua casa o
Ou tu num motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
Esta coisa está a afectar o teu ser.
E está a matar a tua alma
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh para a coisa que vemos
Dey make you want to dey
Veja este tipo de coisa que sentimos
Eles fazem-me querer
Ala Oyi e!
Mesmo que eu queira fazer batota
Eu ainda vou Dey quero dey
Ala Oyi e!
Olha à tua volta
Aposto que vais dey querer dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Pela coisa que vês que te tornas
Ala Oyi e!
Por exemplo
Diz emi ni Baale de nigerianos
Vou respeitar a tua postura.
Vou criar o cenário.
Para melhor a abundância
To dey Make we dey give chance
Em vez de levar o dinheiro para a França
Dey fazer sofrer em abundância
Dey faz-me fugir
Para um lugar onde estar
Eu vou dey apetece-me dançar
Onde o dem vai respeitar as minhas habilidades, por exemplo
Para onde vamos não vamos só dey
Dey jogar partidas
No topo das pessoas
Wey trabalha o caminho
Vamos dar-lhes a chave.
À porta da substância
Wey dem just dey use with freelance
Os saques deles não nos dão garantias.
Não se arrependam dos seus planos.
Criar aborrecimento para o meu coração
So Ala Oyi e!
Ver o que sinto
É um sentimento de amor
E então você sabe dizer é assim
Então ... Ala Oyi e!
Em tua casa
Ou tu num moto
E tu Dey a ir devagar então ...
Oyi e!
Sinto que esta coisa é
Afectando o seu ser
E está a matar a tua alma...
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
Ver
Vamos fazer-te feliz.
Ala oyi e
Veja este tipo de coisa que nós dey
Sentir
Dey make me dey want to dey
Dey ... Ala Oyi e!
Mesmo que eu queira fazer batota
Eu ainda vou dey quero dey a dey
Dey ... Ala Oyi e!
Olha à tua volta
E aposto que vais querer
Dey para dey ... Ala Oyi e!
Ala Oyi e! pela coisa wey u
Vê se te fazes feliz!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Faça-nos dar a chance…
Em vez de reunir dinheiro
Franca…
Ai! hmnn não para dey vir
Danca…
Ei, bando de nigerianos
Ala Oyi e!
Ala Oyi e E e ... Ala Oyi E e e
E ... Ala Oyi e E e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!