2Face Idibia Feat. Natives & Lil Seal — Keep On Rocking letra e tradução
A página contém a letra e a tradução em português da música "Keep On Rocking" de 2Face Idibia Feat. Natives & Lil Seal.
Letra
Yes o!
Nothing dey happen!
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
What I have is what I am giving
I really don’t try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Tell me your man that you are wheeling
Keep on rocking darling
What I have is what I am giving
Keep on rocking baby
I really don’t try to keep the love on line
As I dey walka dey go Wetin dey happen na e funky so After the show, na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend
Come and party with my friends o Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, the blood, and the blood dey go Police protection essential o Police protection go plenty o Wey even if you ready, you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the center and start a kolo
Start to be feeling like a monkey o Hey, jay, jay, like a donkey o Jump and touch the ceiling o Help to sing the singing o I go spread all my money o I go spread till the end of the party o Cuz this kind party, you no know when they go You no go know say some joint dey show
This kind party no dey end o This kind party they must pursue you o Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o Hey, jai, check your time e o The party dey start my end on the dot e o You no fit afford to be late e ei Na we suppose to arrange the place e o Hey kena, na true talk na you dey talk e o I check my time for the thing, eget e faulty o Make you see as the thing dey delay o You go think say na 8 edey knack e o Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey bore me o Oga friend, take the phone, make you call am o Make I call am, tell am, say we dey come e o Make he no be like say we don lost e o Tubaba, nolele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o Which kind yawa be this e o Thank God, we don reach the party o Just in time, which you tell us, them start the show
All the boys be the dem, dey flex o I leke leke dey play for the kwan di yo Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o Quaff and quaff till the end e o Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do you God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
Tradução da letra
Sim!
Não aconteceu nada dey!
Apanha a vibração, sente a sensação
Sim!
Apanha a vibração e fica com a sensação
Diz-me o que estás a fazer.
O que tenho é o que estou a dar
Eu realmente não tento manter o amor on-line
Apanha a vibração e fica com a sensação
Continua a balançar querida
Diz-me o que estás a fazer.
Continua a balançar, querida.
O que tenho é o que estou a dar
Continua a balançar querida
Eu realmente não tento manter o amor on-line
Enquanto eu Dey walka dey go Wetin Dey acontece na e funky assim depois do show, na festa o a festa vai acontecer para o meu fim o mesmo que você não seja meu amigo
Venha e festa com os meus amigos o Shika la koku lepassa yo Para que eles apontam e matar, você vá levar continuam, Mas para dizer, o sangue, e o sangue continuam Polícia de proteção essencial, o de Polícia de proteção de ir muito o Wey, mesmo se você está pronto, você vai pon dey vá, não vá começar a dey mostrar-se o Vir para o centro e iniciar um kolo
Começa a sentir-te como um macaco ei, jay, como um burro o salta e toca no tecto o ajuda a cantar o canto o eu vou espalhar todo o meu dinheiro o eu vou espalhar até o final da festa o porque este tipo de festa, você não sabe quando eles vão você não sabe dizer algum show de DIY
Este tipo de festa não tem fim este tipo de festa eles devem perseguir-te ok, como planeamos antes
An nós commot de gipsy o Ei, jai, verifique se o seu tempo e o partido dey iniciar o meu fim em ponto e o Que não se encaixam dar ao luxo de ser tarde, e ei Na supomos para organizar o local e o Ei kena, na verdade falar na você dey falar e o que eu verificar meu tempo para a coisa, eget e com defeito s de Fazer você ver como a coisa dey atraso o Que vão pensar de dizer na 8 edey jeitinho e o Oya, introduza o modo de fazer, vamos começar dey ir Antes de 2Face iniciar dey me pariu o Oga amigo, pegue o telefone, fazer você chamar sou o Fazer eu sou chamada, diga sou, dizer que dey vir e Fazer o que ele não gosta de dizer que não perdeu e o Tubaba, nolele, ele vai cantar o show
Mas os hoda são suficientes para a estrada e o que bom yawa ser este e o Graças a Deus, nós não chegamos à festa o mesmo a tempo, o que você nos diz, eles começam o show
Todos os rapazes são o dem, dey flex o I leke leke Leke Dey jogar para o kwan di yo Oya, passa-me a garrafa e chupa o yaro
Faz com que eu comece Dey quaff e o Quaff e quaff até ao fim e o o Kolo, quaff, me SEF, eu vou quaff e o Veja, é permitido ficar maroto nesta plantação, tonite
Mas tens de dar alguma glória ao teu Deus
Tenta vir sem uma arma.
Você Deus alguma glória, tente vir sem uma arma
Arranja um parceiro, faz o que quiseres.
Você Deus alguma glória, tente vir sem uma arma
Apanha a vibração e fica com a sensação
Diz-me o que estás a fazer.